Pipol for Judea and all di aria wey near am and doz wey dey Jerusalem, dey go meet John and e kon baptize dem for Jordan River afta dem konfess dia sins.
“Moses Law and di tins wey di profets rite, naim pipol dey follow, before John di Baptist kom. But since e kom, dem don dey prish di Good News about God Kingdom and evribody won force ensef enter.
John kon go all di aria wey dey round Jordan River dey prish sey make pipol turn from dia sin kom meet God and make dem baptize, so dat God go forgive dem.