14 If di govnor hear about dis matter, wi know wetin to tell am and una nor go enter trobol.”
Dem tie am kon take am go meet Pilate, wey bi di govnor.
kon tell dem sey, “Make una tok sey, ‘Jesus Christ disciples kom tif en body for nite wen wi dey sleep.’
Wen Herod send pipol go find am and dem nor si am, e kweshon di sojas wey dey guide Pita kon kommand sey make dem kill all of dem. Den Herod komot from Judea go Caesaria go stay.