11 As dem dey go, some for di guards go inside di town go tell di priest oga dem evritin wey happen.
Afta dem don gada and plan with di eldas, dem kon give di sojas plenty money,
Di guards kon dey shake and dem bi like pipol wey won die, bikos fear katch dem well-well.