8 Na bikos of dis make dem dey koll di land “Blood Field” kon rish today.
Di poles long well-well sotey dem dey si dia end from di temple main room and di Most Holy Place, but nor bi from outside. Dem still dey der till today.
Afta dem don tok di matter, dem kon take di money buy one land wey di name bi “Potta Field” and na strenjas dem dey beri for der.
So dem take di money kon do as di eldas tell dem. Pipol still dey tok dis story for evriwhere wey Jew pipol dey, kom rish today.
sotey all di pipol for Jerusalem hear di story and naim make dem dey koll di place for dia language, “Akeldama”, wey mean, “Blood Land”).
God beri am for Moab land near Bet-Peor, but kon rish today, nobody fit sey, “Na here or na der God beri Moses put.”
For di river centre where di priests wey karry di Kovenant Box stand put, Joshua kon put twelf stones for der. Di stones still dey der still today.
Leta, di man komot from der kon go Hit pipol land and e build en own town wey e koll, Luz for der. Naim dem still dey koll am till today.