7 Afta dem don tok di matter, dem kon take di money buy one land wey di name bi “Potta Field” and na strenjas dem dey beri for der.
Di priest oga dem take di money kon sey, “Moses Law sey make dem nor put blood money for di temple pus.”
Na bikos of dis make dem dey koll di land “Blood Field” kon rish today.