Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 27:62 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

62 Di next day (wey bi Sabat Day) di priest oga dem and di Farisee pipol kon gada for Pilate front

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 27:62
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di day wen dem start di Feast for di Bread wey nor get yist, di disciples kom meet Jesus Christ tell am, “Tell us where yu for won chop di Passova Food, so dat wi go-go prepare di place.”


Wen evening don rish for di day before di Sabat Day,


(Dat time na aftanoon for di day wen dem dey prepare for Passova Feast). So, Pilate kon tell di Jew oga dem, “Make una look, na una king bi dis!”


Dis tin happen for di day wen dem dey prepare for di Passova Feast and bikos dem nor wont make di dead body dem stay for cross for Sabat Day, (bikos dat Sabat Day na special one for dem), di Jew oga dem kon tell Pilate make dem break dia leg, to make sure sey dem don die, so dat dem go fit bring dia dead body kom down.


Since dat day na di day wey Jew pipol dey prepare for di Passova Feast and bikos di new grave dey near der, dem kon beri Jesus inside di grave.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ