59 So Josef karry di body kon wrap am with klean white klot.
Na for dis mountin God go for swallow sorrow, pain and evry bad tin wey dey trobol en pipol.
go meet Pilate kon ask am for Jesus Christ body. So Pilate kon sey make dem gi-am di body.
E put am inside en own new grave wey e dig inside rock. Den e roll one big stone kover di grave mout.
Josef buy linen klot, bring Jesus body kom down from di cross kon take di klot wrap am, den e put am for grave wey dem dig inside rock. Den e roll big stone kover di grave mout.
Den e karry di body from di cross, wrap am with linen klot kon put am for di grave wey e dig inside rock, where dem neva beri anybody put before.