Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 27:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 Dem sidan der dey look make anybody nor tosh am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 27:36
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

On-top of en head for di cross, dem rite wetin dem take akuiz am: “Dis na Jesus Christ, Jew pipol king.”


Wen di sojas oga and di pipol wey dey guide Jesus Christ si di eartkweke and wetin happen, dem fear well-well kon sey, “True-true dis man na God Pikin.”


Wen di soja wey stand for Jesus front si how e take die, e kon sey, “True-true dis man na God Pikin!”


Pilate sopraiz sey Jesus don die. So e koll di soja kon ask am weda e don tey wen Jesus die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ