21 Di govnor kon ask dem again, “Wish one for dis two pipol una wont make I release give una?” Dem ansa, “Barabas!”
Yu don porshu my friends kon fool mi for dia front and naw, I dey for trap wey I nor go fit run komot.
So, wen dem don gada, Pilate ask dem, “Who una wont make I release give una? (Jesus) Barabas or Jesus Christ?”
But di priest oga dem and di eldas sey make di pipol ask for Barabas, so dat dem go fit kill Jesus Christ.
So, Pilate kon still ask dem, “Den wetin I go do with Jesus wey dem dey koll Christ?” All of dem kon ansa, “Nail am for cross!”
“But wen di tenant si di pikin, dem kon sey, ‘Na di owner pikin dey kom so, make wi kill-am, so dat all di propaty go bi awa own!’
Den Pilate koll di priest oga dem, di eldas and di pipol for dat place