20 But di priest oga dem and di eldas sey make di pipol ask for Barabas, so dat dem go fit kill Jesus Christ.
So, as I just tok finish, dem kon seize mi dey shaut, “Wi suppose kill yu, bikos of dis rubbish wey yu dey tok so!
Di govnor kon ask dem again, “Wish one for dis two pipol una wont make I release give una?” Dem ansa, “Barabas!”
But di priest oga dem tell di pipol make dem ask Pilate make e free Barabas.
Den, dem kon dey shaut, “Wi nor wont dat man, na Barabas wi wont and na criminal dis Barabas bi.”
E dey tok to both Jew and Greek pipol for di sinagog evry Sabat Day, so dat dem go bilive.