13 Den Pilate tell Jesus, “Yu nor hear all di tins wey dem dey tok sey yu do?”
So, di High Priest kon stand up ask Jesus, “Yu nor get any ansa? Wetin bi dis wey dem dey tok against yu so?”
Wen di priest oga dem and di eldas dey akuiz Jesus, e nor ansa dem.
But Jesus nor ansa and di govnor kon sopraiz well-well.
Pilate kon sey, “Yu know sey I nor bi Jew, abi? Na yor pipol and priest oga dem bring yu kom meet mi. Wetin yu do sef?”
di kommanding offisa kon give orda sey make dem take Paul go inside barrak. E sey make dem flog and ask Paul kweshon, so dat dem go fit know why di pipol dey shaut for Paul head like dat.