10 den dem use di money take buy, ‘Di Potta Field’, just as God tell mi.”
So I tell dem, “If una wont, make una give mi my money, but una fit keep di money if una like am like dat.” So dem pay mi thirty silva.
God kon tell mi, “Make yu put dem for di temple pus.” So I take di thirty silva, di money wey dem feel sey dem fit take buy mi kon put am for di temple pus.