Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 26:60 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

60 But dem nor si anytin to take hold am, even doh many pipol kom lie against am. At last, two pipol kom out

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 26:60
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Nor let mi fall enter dia hand, bikos dem dey akuiz mi for wetin I nor do and dem always dey treaten mi.


Wiked pipol dey lie for my head. Dem dey akuiz mi about bad tins wey I nor do.


Make una nor hold anybody sey e do bad, if na only one pesin bi witness. Di trut for di matter bi sey, two or three pesin must sey dem si wetin happen.


Make yu prish di trut, so dat pipol nor go get rizin to tok against yu. Den doz wey dey oppoz yu, go shame and dem nor go get word to tok about us.


But make una do am with gentolness and respet, dey make sure sey una mind klean, so dat pipol wey dey tok bad about di good tins wey una dey do for Christ, go shame for di bad wey dem dey tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ