Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 26:50 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

50 Jesus tell am, “My friend, do wetin make yu kom.” Den dem whole Jesus kon arrest am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 26:50
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Absalom kon ask am. “Wetin happen wey make yu nor dey loyal to yor friend David again? Why yu nor follow am go?”


Even my best friend, di one wey I trust with evritin; pesin wey wi dey chop togeda, don turn against mi.


“Di farm owner ansa one of dem, ‘My friend, I nor do yu bad. Nor bi wetin wi gri, dem pay yu?’


So di king ask am, ‘My friend, how yu take enter here wen yu nor wear marriage klot?’ But di man nor fit ansa am.


So Jesus ask am, “Judas, na kiss yu take sell Man Pikin?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ