20 Wen evening rish, Jesus sidan for di tabol with en twelf disciples.
“ ‘Na like dis una go take chop am: make una dress like who dey travel; wear una shoe kon hold una stik for hand. Make una rush chop am, bikos dis na Oga God Passova.
As di king sidan for en tabol where e for dey do party, my perfume smell kon make am dey happy.
So di disciples do as Jesus tell dem, den dem kon go prepare di Passova Food.
Wen e don tok dis tin finish, en heart kon heavy well-well, den e sey, “I dey tell una true word, one of una go sell mi give my enemy.”