2 “Make una know sey na two days remain before di Passova go start and dem go give Man Pikin to pipol wey go nail am for cross.”
“Make una nor offa my sakrifice blood with yist and di sakrifice from di Passova Feast, must nor remain rish di next day.
Simon wey bi Zealot (pesin wey dey fight for en kountry) and Judas Iskariot wey sell Jesus Christ.
Wen dem enter Galilee, Jesus kon tell dem, “Somebody go sell Man Pikin give wiked pipol.
kon sey, “I don sin as I sell dis innocent man make dem kill-am!” But dem sey, “How dat one take koncern us? Na yor business bi dat.”
Jesus tell dem, “I really won chop dis Passova food with una before I go sofa.
Wen Passova Feast don near, many pipol for di kountry go Jerusalem, kon dey make demsef klean for di feast, as dia tradishon tok.
Six days before Passova Feast rish, Jesus go Betany, where Lazarus, di pesin wey e wake-up from deat, dey stay.
(Judas, wey sell Jesus, know di place, bikos Jesus don go der with en disciples many times).
(Dis tin happen to show sey wetin Jesus tok about how e go die, na true).
By dis time, di Jew Passova Feast don near well-well, so Jesus kon go Jerusalem.