19 So di disciples do as Jesus tell dem, den dem kon go prepare di Passova Food.
Di disciples kon go do as Jesus tell dem.
Jesus tell dem, “Make una go inside di town and una go meet one man. Make una tell am, ‘Di tisha sey, “My time don rish. I go chop di Passova Food with my disciples for yor house.” ’ ”
Wen evening rish, Jesus sidan for di tabol with en twelf disciples.
Una go bi my friend if una do wetin I tok.
So en mama kon tell di savants sey, “Anytin wey e tell una, make una do am.”