Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 25:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 “En oga kon tell am, ‘Yu wiked and lazy savant! Since yu know sey I dey harvest wetin I nor plant and dey pak fruits wey I nor plok,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 25:26
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“So di king koll di first savant kon tell am, ‘Yu wiked savant! I forgive yu di big debt wey yu whole mi, bikos yu beg!


Many pipol spread dia klot for road. Odas kut palm leaf kon spread dem for road too.


“Den di savant wey e give one koin kon sey, ‘Oga God, I know sey yu bi wayo man, yu dey harvest wetin yu nor plant and dey pak fruits wey yu nor plok,


so fear katch mi and I kon hide yor money for groun. So oga, make yu take wetin yu give mi.’


yu for put my money for bank, so dat wen I kom back, I go kollect my money back with intrest!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ