50 Wen di oga go kom back for di day wen di savant nor espect and di time wen e nor know,
If yu nor dey gri take korreshon, one day yu go fall and yu nor go fit stand again.
so e go bigin beat di oda savants and e go dey chop and drink with drunkards.
e go kut di savant to pieces kon trow am put for where pritendas dey, where e go dey kry and grind en tit.”
den di oga kon kom back for di day wen di savant nor tink sey e go kom. Di oga go ponish di savant kon lock am for where dem dey keep wiked pipol.’
Make yu remember wetin yu don hear and receive and make yu obey dem kon turn from sin kom meet God. If yu nor shine yor eye well, I go kom like tif and yu nor go know di time wen I go kom.