Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 24:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Bikos na where dead body dey, na der vultures dey gada put.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 24:28
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“But for naw, mi, wey bi God, dey sey: ‘I dey send enemies wey go katch dis pipol like man wey dey katch fish. Afta, I go send oda pipol wey go katch dem like huntas for mountins, hills and holes for rock.


God wey get pawa kon tell mi, “Man pikin, go koll all di birds and animals make dem kom from evriwhere kon chop di sakrifice food wey I dey make for dem. Na party dem won do on-top Israel mountin so and dem go chop and drink blood.


Dia horse fast pass leopard and e wiked pass wolf for desert. Dia men dey ride di horse kom; dem bi like eagle wey dey rush go kill en enemy.


Den di disciples ask Jesus, “Oga God, for where dis tins go for happen?” Jesus ansa, “Yu si, na where dead body dey, na der vultures dey gada put.”


God go bring some pipol from far against una and dem go kill una like vulture. And dem bi pipol wey una nor go undastand wetin dem dey tok;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ