Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 24:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 So if anybody kon tell una sey, ‘Look o-o, Christ dey here or e dey der!’ Make una nor bilive am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 24:23
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat time, if anybody tell una, ‘Look! Make una si Jesus for here!’ or ‘Si am for der!’ make una nor bilive dem.


Jesus ansa, “Make una shine una eye, so dat nobody go deceive una. Bikos many pipol go kom prish with my name sey, ‘Na mi bi Jesus’ or ‘Di time don near.’ Make una nor follow dem!


I kom with my Papa name and una nor gri asept mi, but if anoda pesin kom with en own name, una go asept am.


But di kommander nor listin to am and na wetin di kaptain and di ship owner tok, naim e bilive.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ