Make una know sey na bikos God sey make una rest for Sabat Day naim make am dey give una doubol food for di sixt day. So make evribody stay en house; make nobody komot en house for di sevent day.”
bikos for dat time, di sofa wey go dey, go strong pass any sofa wey don happen since wen God kreate di world kom rish naw and dis kind sofa, nor go dey again.
So dem go back to Jerusalem from Mount Olives (wey dey near Jerusalem and di place wey dem waka so, far pass how di law dey allow pipol waka for Sabat Day).