18 and pesin wey dey farm, make e nor go back to en house go take en klot.
Den di king ask di woman, “Wetin bi yor problem?” Di woman ansa, “One woman sey, ‘Make yu give mi yor pikin make wi chop today, den wi go chop my own tumoro.’
Pesin wey dey on-top roof, make e nor kom down kon take anytin from en house
For dis time, e go hard well-well for wimen wey get belle and doz wey get small pikin for hand.
Dat day, anybody wey dey on-top rut for en house, make e nor go inside house go karry anytin and anybody wey dey farm, make e nor go back to en house.