Matiu 23:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Dem dey put heavy load for pipol shoulder and dem nor ready to help dem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
“E go bad for una wey dey tish di law and una Farisee pipol, una wey dey pritend! Una dey give one out of evry ten tins wey una get, but una nor dey do di important tin wey di law tok, wey bi to give korrect judgement, to trit pipol well and to do wetin dey good! Una suppose to dey do dis tins join di oda one.