36 I tell una true word, pipol for dis generashon go sofa di ponishment for dis tins wey una do!”
Anytime dem sofa una for one town bikos of mi, make una run go anoda town. I tell una true word, una nor go run pass all di town for Israel, before Man Pikin go kom back.
I tell una true word, di pipol wey dey di world for dis time, nor go die finish before all dis tins go happen.