21 And anybody wey take di temple swear, na both di temple and God wey dey stay inside, e take swear.
Naw! I don build big temple for Yu, place wey Yu fit stay forever.”
My Oga God nor dey really stay dis eart! If evriwhere for di sky and di heavens wey high pass nor fit kontain Yu, den how dis temple wey I build go bi to Yu?
But naw my Oga God, I don build big temple for Yu; place where Yu go stay forever!”
Di priests nor fit enter God Temple, bikos God present full der.
Oga God, I love yor temple; di place where Yu dey and where yor glory for dey shine.
So, anybody wey take di altar swear, na both di altar and evritin wey dey inside, e take swear.
thru am, God don build una togeda as where E go dey stay thru di Spirit.
Bikos na Christ dey show us evritin about God.