Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 22:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 “Den e send oda savants sey, ‘Make una go tell di pipol wey wi invite sey, “Si! Di party go soon start. I don kill big melu and oda animals and evritin don ready, so make una kom for di marriage.” ’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 22:4
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem nor gri obey; dem forget all wetin Yu don do; dem forget di mirakles wey Yu do and bikos of dia pride, dem choose leaders wey take dem go back to Egypt as slave. But Yu bi God wey dey forgive. Yu dey good and dey sorry for pesin. Yu nor dey kwik vex and yor royal love nor dey fail. Yu nor abandon dem at-all


Yu dey good and ready to forgive awa sins and pipol wey kom meet Yu for help, Yu dey show dem yor love wey nor dey fail.


E betta to chop vegitabol with pipol wey yu love, dan to chop meat with pipol wey go fit kill yu.


I don enter my gardin, my treasure and wife to bi! I don gada myrrh with spices and I don chop my honi-komb and my honey; I don drink my wine and my milk! Una wey sabi love, make una chop and drink until love shark una.


Den di man kon send some oda savants wey plenty pass di first ones go meet di farmers and dem do di same tin to dem.


“But di pipol nor gri listin to wetin di savants tok, instead one go en farm and di oda kon go do en business.


“Den e kon tell en savants. ‘Di marriage don start,’ di pipol wey I invite before, nor bi di pipol wey suppose kom.


Wen di party time rish, e kon tell en savant make dem go tell evribody wey e invite sey, ‘Make una kom, bikos evritin don ready.’


but una go get pawa wen di Holy Spirit don enter una life and una go tell pipol about mi for Jerusalem, for evriwhere for Judea and Samaria go rish all di far place wey dey dis world.”


Paul and Banabas kon use boldness take ansa dem, “E good sey na una wi first prish God word give. But since una rijet am and una nor ready to get life wey nor dey end, wi go-go prish give Gentile pipol.


True-true, if E let dem kill en own pikin for awa sins, den E go fit give us evritin wey wi ask from am free of sharge!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ