35 One of dem wey bi law tish kon ask Jesus one kweshon to take try am.
But Jesus know dia wiked plan, so e kon tell dem, “Una wey dey pritend! Why una one set trap for mi?
“Tisha, wish kommandment big pass?”
Den, some Farisee pipol wey won test am kon ask am, “E bad make man drive en wife at-all?”
“Curse dey una head! Una wey know di law well-well! Una don seize di key wey dey make pipol know di trut! Since una nor gri enter, una nor wont make oda pipol enter too.”
Jesus kon ask di pipol wey sabi di law well-well and di Farisee pipol sey, “E dey rite to heal for Sabat Day?”
But di Farisee pipol and di law tishas rijet wetin God plan for dem, bikos John nor baptize dem.)
(Dem ask am dis kweshon to set trap for am, make dem for fit katch am). But Jesus bend down kon take en finger dey rite sometin for groun.
Make yu do evritin wey yu fit do to help Zenas, wey bi lawyer and Apollos for dia journey and make sure sey dem get evritin wey dem nid.