Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 22:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 For resureshon day, pipol nor dey marry or give woman out for marriage, bikos dem go bi like angel for heaven.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 22:30
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So angels, make una praiz God: Di strong angels wey dey obey am and listin to all en kommand.


“God wey dey mighty sey, ‘If yu obey my laws kon keep my kommands, na yu go bi oga for my temple and for my kourt and I go add yu join all dis angels wey dey my side naw.’


Den, God pipol go shine like sun inside dia Papa Kingdom. Anybody wey get ear, make e hear!


“Make sure sey una nor porshu any of dis small shidren komot. I tell una di trut, dia angels dey my Papa front for heaven evritime.


Koncerning weda pesin wey don die go kom back to life, una neva read wetin God tell una?


For Noah time, before di flood kom, pipol dey chop and drink, dey marry and dey give dia pikin out for marriage, until di day wen Noah enter di ark.


Dat time, pipol dey chop and drink, even for di day wen Noah enter di ark, men and wimen still dey marry, until wota kon distroy all of dem.


So, I kon bow make I for woship di angel, but e sey, “Nor do dis tin! I bi savant and broda like yu wey whole di trut about Jesus well. Make yu woship only God, bikos na di profesy spirit bi di true word about Christ.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ