26 Di same tin happen to di sekond broda and di third one, go rish di nomba seven.
“Job, yor words too strong for all of dem; dem nor get ansa for yu.
So dem kon send dia disciples, with some pipol wey dey support Herod, go meet Jesus sey, “Tisha, wi know sey yu dey tok trut well-well and yu dey tish wetin God wont. Yu nor dey favor anybody, bikos yu nor dey play wayo.
Yu si, e get seven brodas wey dey stay here with us. Di first one marry, leta e kon die, since e nor get pikin, en broda kon marry en wife.
At last, di woman kon die too.