20 Jesus ask dem, “Wish pesin face and name dem stamp put for di money?”
Make una show mi di money wey una dey take pay tax.” So dem bring di money kom.
Dem ansa, “Na Caesar own.” Jesus kon tell dem, “Den, make una give Caesar wetin bi Caesar own and give God, wetin bi God own.”
So dem bring one koin and Jesus ask dem, “Wish pesin face and name dey di money so?” Dem ansa, “Na Caesar own.”
“Make una show mi di money. Wish pesin face and name dey?” Dem ansa, “Na Caesar own.”