2 “God Kingdom bi like wen one king do marriage for en son.
Jesus kon tell en disciples anoda parabol, “God Kingdom bi like wen pesin plant good seed for en land.
Jesus kon tok to dem again for parabol sey:
Make una bi like pipol wey dey wait for dia oga to kom back from party, so dat wen e nok, una go kwik open door for am.
Dem invite Jesus and en disciple for di marriage too.
I dey jealous for una with God jealousy, bikos I promise sey na one man una go marry. Like woman wey nor no man, na so I won give una to Christ.
Una must do as dem judge for di place wey God choose. Una must do just as dem tok.