18 But Jesus know dia wiked plan, so e kon tell dem, “Una wey dey pritend! Why una one set trap for mi?
Wen Jesus hear sey dem dey plan to kill-am, e kon komot from der. Many pipol follow am and e kon heal all of dem wey nor well.
Some Farisee pipol kom test and ask am sey, “E dey rite for man to drive en wife at-all?”
Wetin yu tink? E good make wi pay tax give Caesar?”
Make una show mi di money wey una dey take pay tax.” So dem bring di money kom.
E send anoda one again, dem kon kill-am. Na so dem beat and kill oda savants wey e send too.
At wons, Jesus know wetin dem dey tink for dia mind, so e kon ask dem, “Why una dey tink like dis?
One man wey sabi di law well-well kon get up test Jesus, “Tisha, wetin I go do to take get life wey nor dey end?”
But Jesus know sey na trap, so e kon tell dem,
Jesus know wetin dem dey tink, so e ask dem, “Why una dey tink like dis sef?
Wen Jesus know wetin dem dey tok, e bring one small pikin near am
E nor nid anybody to tok about am, bikos e know wetin dey inside pipol belle, so e nor fit trust dem.
(Dem ask am dis kweshon to set trap for am, make dem for fit katch am). But Jesus bend down kon take en finger dey rite sometin for groun.
So Pita tell am, “Wetin make yu and yor husband decide to try God Spirit like dis? Look! Na di pipol wey go beri yor husband dey kom so and dem go karry yu go beri too!”
I go kill all en shidren, den all di church pipol go know sey, I know wetin dey for pipol mind and heart. I go reward evribody akordin to wetin e do.