4 Dis tin happen so dat wetin di profet tok, go bi true:
Zion pipol! Make una happy well-well! Jerusalem pipol! Make una shaut with joy! Make una look, una king dey kom meet una! E dey raitious and naim get viktory. E dey honbol and kwayet as E sidan on-top donkey dey kom.
Dis tins go happen as God profet tok:
If anybody ask, ‘Why una dey luz di donkey dem?’ Make una ansa, ‘Di oga nid dem and e go bring dem kom back naw-naw.’ ”
Dis one happen so dat wetin di profets rite for di book go bi true. Den all di disciples kon run leave am.
Dem bring di small donkey kom meet Jesus kon spread dia klot on-top am, den Jesus kon sidan put.
Dem take di donkey kon put dia klot on-top am, den Jesus sidan put.
Wen day break, plenty pipol wey kom di Feast kon hear sey Jesus dey kom Jerusalem.
“Pipol wey dey Zion, make una nor fear; make una si una king sidan on-top donkey dey kom!”