36 Den di man kon send some oda savants wey plenty pass di first ones go meet di farmers and dem do di same tin to dem.
So, as I just tok finish, dem kon seize mi dey shaut, “Wi suppose kill yu, bikos of dis rubbish wey yu dey tok so!
“But di farmers seize di savants, beat one, kill one and stone di oda one.
At last, e send en own pikin go, dey tink sey, ‘May bi dem go respet my pikin.’
“Den e send oda savants sey, ‘Make una go tell di pipol wey wi invite sey, “Si! Di party go soon start. I don kill big melu and oda animals and evritin don ready, so make una kom for di marriage.” ’