18 For early morning, as Jesus dey go back to di town, e kon dey hongry.
Dat time, Jesus waka pass one korn farm for Sabat Day. En disciples kon dey plok di korn chop, bikos dem dey hongry.
Afta Jesus don fast for forty days and forty nites, e kon dey hongry.
For der, devil kon tempt am for forty days. Dat time, Jesus dey fast, so e nor chop food, but afta e fast finish, e kon dey hongry.
Dis awa High Priest undastand us wen wi dey weak, bikos all dis temptashon wey wi dey face so, e face dem too, but e nor sin.