Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 21:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So di priest oga dem and di tishas kon ask Jesus, “Yu dey hear wetin dem dey tok?” Jesus ansa dem, “Yes! Una neva read sey, “ ‘Na shidren and small pikin wey dey suck breast go praiz God?’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 21:16
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu don tish shidren and small pikin, so dat dem go fit tok about yor pawa and how Yu take silent yor enemies and doz wey dey oppoz Yu.


For dat time, Jesus kon sey, “I praiz yu Papa, Oga God wey get heaven and eart, bikos yu hide dis tins from pipol wey get sense and doz wey know book well-well, but yu show dem to small shidren.


Jesus ansa, “Una neva read wetin David do wen en and en pipol dey hongry,


Jesus ansa, “Yu neva read am from di biginnin sey na man and woman God make


Koncerning weda pesin wey don die go kom back to life, una neva read wetin God tell una?


For dat time, e go bad well-well for wimen wey get belle and doz with pikin wey still dey suck breast!


Jesus ansa dem, “Una neva read wetin David do wen en and en men nor si food chop?


Dat time, e go bad well-well for wimen wey get belle or get small pikin for hand! Strong wahala go kom for dis land and God ponishment go fall for pipol head.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ