13 Jesus kon tell dem, “God word sey, ‘Dem go koll my house, “Prayer House” ’, but una don turn am to where tif dey hide put!”
My God! Nobody fit shange yor laws! Yor kingdom dey holy and Yu go rule forever and ever.
“I go bring una kom Zion wey bi my holy hill kon give una joy wen una enter my prayer house, den I go asept di sakrifice wey una go offa for my altar. Dem go koll my temple, ‘Prayer house’, for all di nashons.”
God sey, Una tink sey my temple na where tif dey hide put? Make una know sey I don si wetin una dey do.
Dem kon ansa, “Na for Betlehem, wey dey Judea, just as Profet Isaya rite sey:
Den e tell dem, “Dem rite am sey, “ ‘Pipol go koll My house, Prayer house for di whole world.’ But una don turn am to where tif dey stay.”
Jesus enter di temple kon drive all di pipol wey dey sell tins for der,
e kon sey, “God word sey, ‘My house na prayer house’, but una don turn am to house where tif dey hide put!”
All dis tins happen, so dat wetin God law tok, go bi true sey, ‘Dem nor get rizin to take hate mi.’