9 “Pipol wey dem hire for five oklok, kollect full day salari.
And wen di pipol wey dem first hire waka kom, dem tink sey di oga go pay dem pass like dat. But dem get di same amount.
Afta en and di workers don gri how mush dem go get for dia work, e kon send dem go work for en farm.
“Wen evening rish, di pesin wey get di farm kon tell en managa, ‘Koll di workers make yu pay dem, start from di last pipol wey I hire.