5 So dem kon go. Wen e go out around twelf and three oklok for aftanoon, e still tell oda pipol make dem go work for di farm.
E kon tell dem, ‘Make una go work for my farm, I go pay una well.’
Wen five oklok for evening don nearly rish, e si some pipol wey nor get work and e ask dem, ‘Why una nor dey work and today don nearly finish?’
E kon happen sey, from twelf go rish three oklok for aftanoon, darkness kon kover di whole land.
Jesus ansa dem, “Make una kom si am.” So dem go si di place wey e dey stay kon stay with am dat day. Dat time na about for oklok for aftanoon.
Jesus ansa, “Evriday get twelf hours wey lite dey take shine, so pipol nor dey fear to waka, bikos dem dey si well-well, as e bi sey lite dey.
Jakob well dey der too. Dat aftanoon, bikos Jesus don taya to waka, e kon sidan near di well.
One day, around three oklok for aftanoon, e si vishon where God angel for koll am, “Kornelius.”
For aftanoon for di next day, as di men dey near di town, Pita kon go di housetop go pray,
One day, Pita and John dey go di temple go pray for three oklok for aftanoon.