33 Dem ansa, “Oga God, make awa eye open again.”
Make Yu open my eyes to si di wonderful tins wey dey yor law.
Jesus kon stop, koll and ask dem, “Wetin una wont make I do for una?”
Jesus sorry for dem, so e tosh dia eye. At wons, dem bigin si and dem kon follow Jesus.