Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 20:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 “Make una look, wi dey go Jerusalem and dem go sell Man Pikin give di priest oga dem and di law tishas. Dem go sey make dem kill-am

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 20:18
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Simon wey bi Zealot (pesin wey dey fight for en kountry) and Judas Iskariot wey sell Jesus Christ.


From dat time go, Jesus kon dey tell en disciples sey, e go must enter Jerusalem where di eldas, priest oga dem and di law tishas go sofa and kill-am, but for di third day, e go wake-up.


“Make una know sey na two days remain before di Passova go start and dem go give Man Pikin to pipol wey go nail am for cross.”


Wetin una tink?” Dem kon ansa, “E do bad and e suppose to die.”


For early morning, di priest oga dem and di eldas kon dey plan as dem go take kill Jesus.


Den dem kon sey, “Why wi nid anoda witness? E don tok evritin by ensef!”


na Judas sell dis man give Jew pipol, bikos na so God plan am from biginnin. Una know sey una kill-am, wen una gi-am to di sojas make dem nail am for cross.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ