21 So, e karry di pikin and en mama go Israel back.
So Noah do as God kommand am.
kon tell am, “Make yu get up, karry di pikin and en mama go Israel, bikos di pesin wey won kill-am, don die.”
But wen e hear sey Arkelaus dey rule for Judea, afta Herod en papa don die, Josef kon fear to go der. Afta God don warn am for dream, e kon go Galilee.
Na faith make Abraham obey wen God koll am make e leave en house, travel go anoda land wey God promise am, even doh e nor know where e dey go.