2 Plenty pipol follow am and e heal all of dem.
Wen Jesus hear sey dem dey plan to kill-am, e kon komot from der. Many pipol follow am and e kon heal all of dem wey nor well.
Some Farisee pipol kom test and ask am sey, “E dey rite for man to drive en wife at-all?”