Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 19:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Di man kon ask, “Wish one for di kommandment?” Jesus ansa, “Make yu nor kill, nor sleep with pesin wey nor bi yor wife, nor tif, nor tok wetin yor eye nor si,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 19:18
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu know di kommandment; nor kill pesin, nor sleep with pesin wey yu nor marry, nor tif, nor lie for pesin head, nor shit pesin, respet yor papa and mama.”


Yu know di kommandment dem wey sey, ‘Make yu nor sleep with pesin wey nor bi yor husband or wife, nor kill pesin, nor tif, respet yor papa and mama.’ ”


Pipol wey dey under di law and dem nor dey do evritin wey di law tok, dey under curse, bikos dem rite am sey, “E nor go betta for anybody wey nor dey do evritin wey dey di law.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ