Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 19:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Jesus ansa dem, “Nor bi evribody go fit asept dis word, but na only di pipol wey God give di pawa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 19:11
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus ansa dem, “God don make una know all di sekret tins about en kingdom, but dis pipol nor know.


Di disciples kon tell Jesus, “If na so husband and wife matter bi, e betta make pesin nor marry at-all?”


Many men nor fit sleep with woman, bikos na so dem born dem, some na human being do dem like dat, but odas na bikos of God Kingdom. Anybody wey fit asept wetin I tok, make e take am like dat.”


For evry church, I dey tell di pipol sey make dem remain as dem bi wen Oga God Jesus choose and koll dem to bi en own. Naw, na di same tin I dey tell una so.


But make una nor for dey do ashawo, e betta make una marry.


Wetin I dey tok na for una own good, nor bi to make una slave. I wont help una to dey live betta life and to love Christ pass any oda tin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ