Matiu 18:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 If yor hand or leg dey make yu sin, make yu kut am trowey. E betta make yu enter God Kingdom without hand or leg, dan sey God trow yu inside fire wey nor dey kwensh. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
But for pipol wey fear nor dey let dem do wetin good; doz wey nor bilive mi, doz wey nor dey obey mi; doz wey kill odas; pipol wey dey sleep with who dem nor marry; doz wey dey do majik; pipol wey dey serve juju and evribody wey dey tok lie, na inside di fire and sulfur dem go-go. And na dat bi di sekond deat.”