10 Di disciples ask am, “Why di law tishas dey tish sey na Elijah go first kom?”
And if una go gri with wetin I dey tok, John, na-im bi Elijah wey suppose to kom.
Dem ansa, “Some pipol sey yu bi John di Baptist, odas sey yu bi Elijah and some dey sey na Jeremaya or one oda profet naim yu bi.”
Jesus ansa, “Na true sey Elijah go first kom and e go ripair evritin.
Dem ask Jesus, “Wetin make di law tishas dey sey Elijah go first kom?”
Den dem ask am, “So, na who yu bi? Abi yu bi Elijah?” E kon sey, “No, I nor bi Elijah.” Dem ask am again, “Yu bi di profet?” E ansa, “No o-o!”
Dem kon ask John sey, “Why yu dey baptize pipol, if yu nor bi di Christ or Elijah or di Profet?”