Matiu 16:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 From dat time go, Jesus kon dey tell en disciples sey, e go must enter Jerusalem where di eldas, priest oga dem and di law tishas go sofa and kill-am, but for di third day, e go wake-up. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |