2 But Jesus tell dem, “Wen evening rish, una go sey, ‘Di weda go good bikos di sky red,’
and for morning, una go sey, ‘Rain go fall bikos di sky red and dark.’ Una sabi use di sky know how weda go bi, but una nor fit know di signs about di time wey God tok for en word.